ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
I wan faaji
par
Kelsy Karter
Regreso
Letra
Bridge: Owo malo malo Owo malo o weh o Owo malo malo Owo malo o weh o (x2) Vs1: I no come gidi, here, to play I done dey queue since, me I Done tey I wan win I wan win but no Ojoro play I dey hit e dey enter like say Na gulf play No match ma game, abeg No rough play I no dey cast demons, I pray Make hustle pay Them wan carry ma matter? Make I buy tray I dey use GPS I no go astray God abeg put food for Ma table Dish every every Palatable Ehe! carry ma case Come table Shеy you wan shake Who God done stable? Ma scandals dеy air Go get cable Fashola dey toll gate Wetin him wan settle? As per forensic, e no Wan settle Aha! e no gree settle Hook: Tell 'em I wan faaji Aha, I wan faaji Tell 'em I wan faaji Aha, I wan faaji (x2) Vs2: Money no dey Lagos Poverty dey here dey cause Chaos Hardship dey lick plenty people Like milkose Life's cold and hard, sheybi na Cold stone? Vision 3030, abeg, shey na Stone throw? Ma eyes done see plenty things Where ma eye brows? Naija kill career pass them Bokos Tryna apply for visa Them go halla who goes? Dream and career no dey close Like them girls and parked cars Dream cars na borrow pose Bridge: Owo malo malo Owo malo o weh o Owo malo malo Owo malo o weh o (x2) Hook: Tell 'em I wan faaji Aha, I wan faaji Tell 'em I wan faaji Aha, I wan faaji (x2)
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse