ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Door (Remix)
par
Joeboy
Regreso
Letra
Joeboy ‘ pon deck I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (ye) You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya opеn your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your housе Oya open your door Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Uhhhh Didadeeey Lonely If there’s something like eternity, then for eternity I give you my all (Give you my all) Kala manya no )npopo ne ti If I be player I go put am on pause Maame do you believe in second chances? Maame do you believe in soul ties? I have been looking for the one I think I have found her I feel loved when I look into your eyes yeahhh Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be I dey your door meb) k)k))k) If I give you my heart don’t put am for floor I dey your door meb) k)k))k) If I give you my heart don’t put am for floor I dey your door meb) k)k))k) If I give you my heart don’t put am for floor
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse