ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Count Me Out
par
Joeboy
Regreso
Letra
Uh, I think I— I know say you dey think say me I no fit You think say me I no reach But I see say you no notice But I stand fit Dem go talk Dem fit to yarn all they wanna say But I no send the nonsense I'm too blessed God dey my side so you can't stress me As I reach here e be like magic I know you don't understand it, ye I drop hit, I drop smash hit And na so e go dey I'm never stopping ye As I reach here e be like magic I know you don't understand it, ye I drop hit, I drop smash hit And na so e go dey I'm nevеr stopping ye Now you see me 'pon your telеvision Everything I do na their motivation Good vibes and celebration Keep it moving with determination So ké ma lo wa o Shine bright you can see from afar, o You can't hold me back mo ma ja o Mo ma ja o, ja o, ja o Sey you no fit count me out So you no fit count me out Just because I no dey shout Doesn't mean I don't know what I am about, ye No fit count me out Motherf**ker no fit count me out, out, out 'Cause I no dey shout Doesn't mean I don't know what I am about, o na
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse