ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Check My Phone
par
Joeboy
Regreso
Letra
Check my phone Check my Snapchat o Nothing I dey hide o You no go see wetin you dey find o yah I be fine boy o Many Girly Wey love me so But na you I want o If you no believe make you forget oh ye yeah Omo na flirt I Dey flirt no Dey vex make you forgive me If you still vex I no send I go flex you with 10 milli No go Dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave or you wan go Check my phone Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o You no go see wetin you Dey find o ye yi Check my phone Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o You no go see wetin you Dey find oh Yoruba boy I don't cheat But you tell me I belong to the streets Shawty put your mind at ease iwo naa nikan ni mo want ti mo need o Oh you think that I'm too good to be true Cause nobody can do you like I do Stop complaining I'll put you in the mood Make we dey gum body mo ni super glue Omo na flirt I dey flirt no Dey vex make you forgive me If you still vex I no send I go flex you with 10 milli No go Dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave or you wan go Check my phone (Check my phone) Check my Snapchat o (Check my Snapchat o) Nothing I Dey hide o (Babyy) You no go see wetin you Dey find o ye yi Check my phone Check my Snapchat o Nothing I Dey hide o You no go see wetin you Dey find oh oh oh Omo na flirt I dey flirt baby girl make you forgive If you still vex I no send I go flex you with ten milli No go Dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave or you wan go Leave or you wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go Wan go Wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse