ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Body & Soul
par
Joeboy
Regreso
Letra
I dey sing, you dey dance, you dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I'm the only one, you no need another I'll hold you down You know this, you notice, bebe And I've told you now I'm right here, I dey for you, bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I'm low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and bone, oh Body and soul Body and soul Body and soul I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It's a vibe when I'm rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you, I want don't need nobody, no So baby girl, I'll hold you down You know this, you notice, bebe And I've told you now I dey here, I dey for you, bae I'll hold you down You know this, you notice, bebe And I've told you now I dey here, I dey for you, bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I'm low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul, oh (Oh) (I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul) I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway Joeboy Pon deck (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul) (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse