ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Better Thing
par
Joeboy
Regreso
Letra
Do de do do Do de do De do do Do de do De do do Do de do Food for my table Mula for my hand If you no send when I no get before No worry me I understand Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh Na why I no dey complain When bad belle dey We dey jolly thesе days But wetin my papa say be say Who no like bеtter thing Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing Wetin be the point Why the boy dey hustle Everything na by grace No be by your muscle Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Ya ya ya ye Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh Na why I no dey complain (why I no dey complain) When bad belle Dey (when bad belle dey) We dey jolly these days But wetin my papa say be say Who no like better thing (ye ye ye) Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse