ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Odo Ye Wu
par
Iyanya
Regreso
Letra
Odo ye wu I wonder wetin dem talk Baby na me, tell me wetin you talk Your body matter, for this our love My baby na me, baby ogini nafior Remember say e don tey My baby no be today This our loving ooo... No forget just yesterday You been dey use me dey pose Say this na him ooo... Oh God help me, God help me Sister help me, come help me Carry go market, how market Baba ibeji Wa bami be, Wa ba me be Wa bami be, Wa ba mе be She no go go, She no go go I lovе her so, I love her so Telemi, telemi... S'odo mavin My coco-b***er I go buy you anything Wa telemi, telemi... S'odo mavin My coco-b***er I go buy you anything Help me shout hallelujah eee This our loving ooo eee Help me shout hallelujah eee Say no me oooo Help me shout hallelujah eee See loving oo eeee Help me shout hallelujah eee Say no me oooo Odo ye wu Tell me wetin i do I dey find money Na e make i come back mile2 My love no Ibi ghetto wey i find you I go make am up to you Odoyewu Remember say e don tey My baby no be today This our loving ooo... No forget just yesterday You been dey use me dey pose Say this na him ooo... Oh God help me, God help me Sister help me, come help me Carry go market, how market Baba ibeji Wa bami be, Wa ba me be Wa bami be, Wa ba me be She no go go, She no go go I love her so, I love her so Telemi, telemi... S'odo mavin My coco-b***er I go buy you anything Wa telemi, telemi... S'odo mavin My coco-b***er I go buy you anything Help me shout hallelujah eee This our loving ooo eee Help me shout hallelujah eee Say no me oooo Help me shout hallelujah eee See loving oo eeee Help me shout hallelujah eee
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse