ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Jesus Pikin
par
Ice Prince
Regreso
Letra
Ah i say they call me orezi I say they call me zamani How you gon hate a n***a wey God don bless Wey God don bless.. How you gon hate a n***a wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try You can never stop me you can never stop we No matter how hard you try You can never stop we you can never stop me Cos i be jesus pikin jesus pikin Jesus pikin eeh jesus pikin Omo i be jesus pikin jesus pikin Jesus pikin jesus pikin aah Travelling round town with My range oh me i sеnd nobody oh Bad belle peoplе una lay low oh Jehovah dey by my side oh Back then dem be say orezi no go blow oh But right now na we dey run show ooh When you on your tv and radio ooh Omo orezi song e don blow oh I no dey fear anybody cos i believe in g o d Many things say my eyes don see Since 2010 and we still dey run things All my ladies if you wanna party Come ride with me All my fellas we can get this popping All things on me How you gon hate a n***a wey God don bless Wey God don bless.. How you gon hate a n***a wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try You can never stop me you can never stop we No matter how hard you try You can never stop we you can never stop me Cos i be jesus pikin jesus pikin Jesus pikin eeh jesus pikin Omo i be jesus pikin jesus pikin Jesus pikin jesus pikin aah You know say i be jesus pikin And that’s why all my enemies’ dey fall And my people still dey call me To match up the scene And break bread with the whole team cliq N***a you know what i mean No be person wey get big head Dey know book pa** No be person wey get auto tune dey Flow hook pa** Do the math Have been told me had a iow hooks flap But i got christ so i ain't even with a broken heart My g, all my ladies in the club dey dancing for me And all my n***as in the street dem dey show me Mad loveand i know they chanting for me Uhn you already know that ama go there Jehovah born na bad man me i no fear See they can talk behind my back but Me i no care that’s when i heard them talk I be like oh yeah How you gon hate a n***a wey God don bless Wey God don bless.. How you gon hate a n***a wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try You can never stop me you can never stop we No matter how hard you try You can never stop we you can never stop me Cos i be jesus pikin jesus pikin Jesus pikin eeh jesus pikin Omo i be jesus pikin jesus pikin Jesus pikin jesus pikin aah
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse