ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
God of Men
par
Falz
Regreso
Letra
Everybody say ye ye You know say we get original, we get fake But this song is dedicated to all the fake pastors Because guy men don full for church oooo Yeparipa Through Jesus Christ our Lord o (amen) Na wetin dem dey take deceive us (amen) Through Jesus Christ our Lord o (amen) Na wetin dem dey take deceive us o (amen) They do us left They do us right Pastor wetin be your work before You leave your work come dey deceive the people of God Who call you, God ever flash you Pastor who call you, na wrong number be that make you hang am Na bible be your con you stand for altar dey rob, you be robber Na prophesy be your Jazz, you turn church to kalokalo you be thiefy thiefy Sow your seed so that your days may be long My beloved God loves a cheerful giver Through Jesus Christ our Lord o (amen) Na wetin dem dey take deceive us (amen) Through Jesus Christ our Lord o (amen) Na wetin dem dey take deceive us (amen) They do us left They do us right Yarn dem well well Abaka you be ? afaka Army robber some dem dey call olopa cos you go speak ? you go ? Santarishomaskuchie Banterleskishalamaya Skabocheskabachasakura Soromisalamisadiva You tell me make I touch not your anointed But your anointed dey touch our young girls You take advantage of all of our problems Na why prosperity dey always be the subject But na we be the subject check am for context Tithes wey we drop wey you chop wey you don flex We dey church we dey pray for insurgence We still dey wait until the day dey blow the trumpet You talk am I gok am You talk am I gok am My brother talk to your God Human being no be your God My sister talk to your God Human being no be your God Human no be your God o no dey mumu yourself for miracles Plus them go deceive you after everything dem go leave you That’s why me I dey pray to my God I go dey do my things my way Dem say I dey craze cos I dey my lane I no dey do things their way Ye ye Area father dey for you Area papa there for you Area father dey for you Area papa there for you
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse