ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Dapada
par
Dremo
Featuring(s) : Mayorkun
Regreso
Letra
Intro(MAYORKUN):- How many years you go take till you blow Pasteh in the beninging 7days fasting Verse1:- (DREMO) No go mis kafor ogbeni dapada No need jersey before I ball on their fada Baby boy shitting on yall e jo diaper da Going 10 times harder than you favorite rapper (uhn) Dey don dey find person wey no lost Bros turn oga boss only God is bigger than us Burst like no one does I be the head and you be the tail And trust I no gaz toss coin to prove that point Oya dapada x5 Even if na kampala still looking dapper brah They no fit touch me I'm magic Abracadabra odeshi be like isakaba Oya dapada dapada da She came with her man but ended up in the front seat of my car She no ain't nobody cos ain't nobody badder See as I climb the ladder from Okada to a panamera Oya dapada Dapada x3 Verse 2:-(MAYORKUN) Gold chain pelu gucci They wanna be me when they see me E mi l'akata pelu fuji Eba igbo and egusi No form you dey feel me I know you wan form you dey feel me I no Dey like girls wey dey jonze me o And If I call you come you go cum quick I no go retire I never give you finish you say you tire No go retire You connive with all your friends e wa lo conspire x2 Oya dapada Dapada x3 X4 Emi l omo tan bere Wan ni mo kuru bi t'egbere Wan ni mo ya werey bi Denrele But I dey voice anything Oya ke lo bere How many years you go take till you blow AYAYA
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse