ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Dis Love
par
DJ Spinall
Featuring(s) : Wizkid, Tiwa Savage
Regreso
Letra
Top boy Yah [Wizkid] Tell me baby girl how you dey o? Baby tell me make I know how you dey o? Baby tell me how much I go pay o And we go fly go anywhere for holiday o This love na walangolo This love na wantinti Make we play like we dey movie o That kind play wey you go dey play mummy oo Mummy o mummy o Mummy ooo Girl na me go dey play Daddy oo Girl if you be baby I be nanny o See as you fine like Agbani o Sho ma wa Sho ma kpalangolo Wa Sho ma wa Duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving Sho ma wa Sho ma kpalangolo Wa Sho ma wa Duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving [Tiwa Savage Anywhere you dey I go dey o Long as I dey with my baby o Wetin them no know them go hate o Kiss me baby make them vex o Carry the matter for their head o Kiss me baby make I rest o Nobody do me like you do Kiss me baby make them vex o This love na walangolo This love na wantinti This love na walangolo This love na wantinti [Wizkid[ Baby girl I love you Sit down pon it Baby girl come whine up pon it o I know you love this beat, sweet melanin Oh you could be my sweet Seniorita American girl come whine up for me My Jamaican girls come whine up for me Ojota girls come whine am for me My Caribbean girls come burst up for me Sho ma wa Sho ma kpalangolo Wa Sho ma wa Duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving [Tiwa Savage] London boy come give it to me All my Lagos boys them spend it on me Jamaican boys them jam it for me My American boys them swag it for me Yea Sho ma wa Sho ma kpalangolo Wa Sho ma wa Duro le Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving [Outro] This love na walangolo This love na wantinti This love na walangolo This love na wantinti DJ Spinall Give it to me Give it to me Give it to me Spinall Wahgwan Spellz
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse