ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Good Things
par
Chike
Regreso
Letra
Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Ndi ka mma Akpere bu ogwu nwgworo Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo Why you dey in a rush Wetin be your own E belong to you No be by force E go come to you You fit no get am now But e go come in June If you show a little patience ah Every grass wey dey green no be pasture Everybody wey dey preach no be pastor Your man run away no be rapture Why you dey do like say you no know Ti ona ba ti Ona ba ti Ti ona ba ti Adura lo le si Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Ndi ka mma Akpere bu ogwu nwgworo Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo Brother legedis How many kilometers you waka Before you buy the moto Nobody know know know Aunty relationship How many frog you don kiss Before you find your prince Nobody know know know Every grass wey dey green no be pasture Everybody wey dey preach no be pastor Your man run away no be rapture Why you dey do like say you no know Ti ona ba ti Ona ba ti Ti ona ba ti Adura lo le si Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Ndi ka mma Akpere bu ogwu nwgworo Good things Come to those wey dey wait Bad things Run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh (The truth be say) Akpere bu ogwu nwgworo Eh oh eh oh Eh oh eh oh eh Akpere bu ogwu nwgworo
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse