ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Run My Race
par
Burna Boy
Regreso
Letra
Alright On the scene Aristokrat records Ehn ehn Quen quen to roro International label o Quen quen to roro International label o Ehn ehn Wetin dey sup When I dey hustle You dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out Ask them Who no know me Oluwa burna Fun won ni flows Won pe mi mr lover lover Omoge meji ni backseat ninu hummer Mo fe lo clubbing Mo de gbe won losi aura Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now I don feel irie Oya na Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Nigboro won ti so mi di kingpin Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin Awon omoge yapa lori blackberry pinging Awon to ti darugbo dey say what are you singing Unhhh Modupe lowo jesu Won ko mi je bi amala ati ewedu Enemies won fe ni won pa mi But won able Mi o n she omo kekere Won gbe mi ni cradle My guy me no send whether you like me or not If you no like me my brother no be by force Gone are those days we dey wear the same clothes Mo n jeun da da Plus myself dey chop Wetin dey sup When I dey hustle You dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out Ask them Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now I don feel irie Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Quen quen to roro International label o Ehn ehn Ta na te ro ro International label o Ta na to roro International label o Quen quen to roro International label o Ehn ehn Who no know me Oluwa burna Fun won ni flows Won pe mi mr lover lover Omoge meji ni backseat ninu hummer Mo fe lo clubbing Mo de gbe won losi aura Make you no follow me run my race E be like sey dey don dey craze You see we no dey look their face Right now I don feel irie Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Quen quen to roro International label o Ehn ehn Ta na te ro ro International label o Ta na to roro International label o Quen quen to roro International label o Ehn ehn Who no know me Oluwa burna Fun won ni flows Won pe mi mr lover lover Omoge meji ni backseat ninu hummer Mo fe lo clubbing Mo de gbe won losi aura Make you no follow me run my race [2x] E be like sey dey don dey craze [2x] You see we no dey look their face [2x] Right now I don feel irie Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Daddy daddy ko wa wale Mummy mummy ko wa wale Outro To whom it concerns Let the old things pass away Old era la n so ba yi Aristokrat records Je ko ye Oh oh
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse