ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Chase
par
Burna Boy
Regreso
Letra
move like that Iyoo Dem make me feel my gla** Iyoo It's so spectacular Iyoo And when you Waka pa** Iyoo And if you are too far Iyoo I carry binoculars Iyoo I gats to see the Iyoo I must to see the Iyoo She say make I no worry Say she go tell her daddy o Say she go add spice and curry o Wetin happen Wetin happen Tell them i'm bad and Chase Anytime they see my face Sometimes me sef I gats cooperate Omo I no complain They must know something about my face And something about my ways Wey dey make all the girl dem crazе Omo I no complain So fun mi pe o mo po je kan wole Evеn bend down wey dey come my way Mathematics teacher dem dey Nurse and doctors sef dey Omo Governor dey Omo amba**ador dey Won ki gbe fon fun ree E gba mi o Won wa mi o (E gba mi o) Jimmy Jatt o E gba mi Won ko mi je bi Garri o Tun wa mi o (Gba mi o) Jimmy Jatt o Girl I say me moving very proper So dem see me like a helicopter Treat them very proper So Imma treat them like every doctor I am no impostor So my time would cost her Girl I eat me up like pasta Want make you be their sponsor Waiting for my answer Do you believe in monsters So make me [.] monster When you and me still dragging This girl Don't leave me for wagging This girl We can drop bragging This girl That anything can happen This girl When I know time is flashing I call it magic anytime they ask me Say she bragging smoking that sh*t You know say Burna burn them like acid Tell them i'm bad and Chase Anytime they see my face Sometimes me sef I gats cooperate Omo I no complain They must know something about my face And something about my ways Wey dey make all the girl dem craze Omo I no complain So fun mi pe o mo po je kan wole Even bend down wey dey come my way Mathematics teacher dem dey Nurse and doctors sef dey Omo Governor dey Omo amba**ador dey Won ki gbe fon fun ree E gba mi o Won wa mi o (E gba mi o) Jimmy Jatt o E gba mi Won ko mi je bi Garri o Tun wa mi o (Gba mi o) Jimmy Jatt o
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse