ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Confident
par
Buju
Regreso
Letra
It’s on God It’s on God Girl as long as the Hennessy for my cup will never finish Wetin I feel I go talk am finish Say girlie if you give me one minute I’ll convince you I am dat confident Been waiting on you for couple minutes No make oroma con dey see me finish Girl if you won’t give me one minute Den I’ll convince you I’m dat confident I’ll convince you I’m dat confident I’ll convince you I’m dat confident I’ll convince you I’m dat confident No make oroma con dey see me finish I’ll convince you I am dat confident Something on my mind So make I tell you one time That liquor and wine Tеll me if you like so baby we will stеp outside We can go ride outside in the night time You know as e be , you know as e go Make I give you up close and personal something wey go sweet You like wen I sing I’m nothing Girl You know as e be, girl you know as e go Make I give you up close and personal something wey go sweet you like wen I sing im nothing Excuse me please my sister Girl I have been talking to you, you no no say na me dey your corner And I want to be your mister I Dey see your face on top my radar , I want make we jam jam Girl as long as the money plenty e no go ever finish Wetin I get I no fit spend am finish This kind of love I no fit show you finish See me finish Because of the vibes I combine Her body sef don dey compile She dey make me shout oh divine Ah ya ya Girl as long as the Hennessy for my cup will never finish Wetin I feel I go talk am finish Say girlie if you give me one minute I’ll convince you I am dat confident Been waiting on you for couple minute No make oroma con dey see me finish Girl if you want me give me one minute Den I’ll convince you I’m dat confident I’ll convince you I’m dat confident I’ll convince you I’m dat confident I’ll convince you I’m dat confident No make oroma con dey see me finish I’ll convince you I am dat confident
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse