SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Biggest Backside
by
Young Jonn
Back
Lyrics
(It's Young John the wicked producer) Yeah! Eh eh eh E fit be my mind E fit be my eyes But I'm just looking for an angel in the skies I'm just looking for a girl with my eyes when I'm high No be girl wey go tell me bye bye I want a girl wey go open, wey go turn me high high You no dey look another man side I'm just looking for the omo with the biggest backside (Biggest backside) And I'm just looking for the omo with the biggest backside I got my eyes on the prize, no be lie Baby girl shake your butt for me You know the girls come around every night wey you know Young John pon it It's Davido with the praises, just having fun with young money I put it down on the stage for my fans and you know dem girls love it I remember looking up to Don J Don't get me wrong I still look up to Don J Now my gbedu dey bam from here to Bombay I'm living large dey no born me to complain E fit be my mind E fit be my eyes But I'm just looking for an angel in the skies I'm just looking for a girl with my eyes when I'm high No be girl wey go tell me bye bye I want a girl wey go open, wey go turn me high high You no dey look another man side I'm just looking for the omo with the biggest backside (Biggest backside) (Biggest backside) And I'm just looking for the omo with the biggest backside If love is a crime, lock me for prison Troway the key, jam it for frisson My love for you na every season The way you move dey make me dey greasing She tell me say she want the koko I tell am say, "Owo ni koko" She tell me say she want to go go So I took her to a place in the upper west side Girl I can do this normally But for you I travel so far Girl your bum bum dey E dey make my head dey scatter I go live another day Just to view your biggest baka Omo you got to love it Omo I want all of it E fit be my mind E fit be my eyes But I'm just looking for an angel in the skies I'm just looking for a girl with my eyes when I'm high No be girl wey go tell me bye bye I want a girl wey go open, wey go turn me high high You no dey look another man side I'm just looking for the omo with the biggest backside (Biggest backside) And I'm just looking for the omo with the biggest backside (Biggest backside) And I'm just looking for the omo with the biggest backside (It's Young John the wicked producer)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register