SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Enjoyment
by
Yemi Alade
Back
Lyrics
In the mood to jaiye o I no go kill myself iro nla nla Wahala no dey finish ah eh I go happy myself na na na Ready to go low low Ready to bo s’agbo Life na yo lo lo Life na yo lo lo Mo fe Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all Enjoyment Enjoyment no be for small pikin o Sho ye Shey you carry for pocket Enjoyment no be for small pikin o Sho ye I want to party some omo E le le le Oga deejay give me some more E le le le Bottle after bottle omo E le le le Oga barman ye m some more E le le le Eh eh eh AC for the corner Which time you go come hala My friends, your friends Tonight we go do one dance No go killi us no Anything you want order Wine dey ?? Sachet ati squardi dey Ready to go low low Ready to bo s’agbo Life na yo lo lo Life na o lo lo Ready to go low low Ready to bo s’agbo Life na yo lo lo Life na o lo lo Mo fe Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all Enjoyment Enjoyment no be for small pikin o Sho ye Shey you carry for pocket Enjoyment no be for small pikin o Sho ye I want to party some omo E le le le Oga deejay give me some more E le le le Bottle after bottle omo E le le le Enjoyment Enjoyment Enjoyment
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register