SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Sade
by
Wizkid
Back
Lyrics
[Intro] Oh oh oh oh ya yea ya wo wo wo Ah ah eh ah [Verse 1] Inna the club dem they feel my steezey For the ghetto wey I start my dreams See I don make am I don make them believe See I fit make am on streets with my MiCs For overseas dem they feel my steeze And everyday am burning trees All of the the girls wanna be my chick Bad man Wiz dem they feel my steeze [Bridge] But one girl make me believe her She dey kill me she dey make me shiver She be the one fine sexy diva She make the other girls take several seats But I don mess up I don make am leave Cause I dey mess with the other chicks She don leave Now am burning trees [Chorus] I am calling you Sade Girl I will never let you down I am needing you Sade I love the way you roll it down Oh my Sade oh (Sade) You got me going Sade oh Sade You are all am wanting Sade oh Sade Round and pretty Sooo fine Oh my Sade ooo Sade You got me going Sade oooh Sade You are am wanting Sade oooh Sade Round and pretty Sade oooh eh eh eh eh eh eh eh eh eh…. [Bridge] But one girl don make me believe her She dey kill me she dey make me shiver She be the one fine sexy diva She make the other girls take several seats But I don mess up I don make am leave Cause I dey mess with the other chicks She don leave Now am burning trees [Chorus] I am calling you Sade Girl I will never let you down I am needing you Sade I love the way you roll it down Oh my Sade oh (Sade) You got me going Sade oh Sade You are all am wanting Sade oh Sade Round and pretty Sooo fine Oh my Sade ooo (Sade) You got me going Sade oooh Sade You are all am wanting Sade oooh sade Round and pretty Sade ooooh [Outro] eh eh eh eh eh eh eh eh eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register