SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Turn it Up
by
Tiwa Savage
Back
Lyrics
Reekado bank E baba God o We on we kneels Begging you please cleanse our sins As we go in o o lord have mercy Coz tonight we gon party all night long Here I come again like a killer Shut the man down like Rihanna Ropompompom ama diva Why your blood hot ogbeni calm down Baby I dey come to acade ah If I give it to you can you take a ah No be lie girl I like your flavor ah Mr dj turn up the speaker ah As we go in o all eyes don dirty Coz tonight we gon party all night long If you no fit do am ama teach ya ah Father forgive me coz ama sinner Whether na orobo or na lepa ah No timе to waste see y’all later SA Ghana London or Atlanta Wherеver me step me dey scatter All dem girl know say me no dey tire All dem boy bad but me badda As a bad girl you can take it Shake e for me me spend my money Coz tonight a ma jaiye ori wa lo E baba God o We on we kneels Begging you please cleanse our sins As we go in o o lord have mercy Coz tonight we gon party all night long Turn it out shake it for me sexy mummy mama cita Wey you dance are you from jamacia Do it like beyonce or like shakira Know you want the money but na later Baby I dey come to acade ah If I give it to you can you take a ah No be lie girl I like your flavor ah Mr dj turn up the speaker ah As we go in o all eyes don dirty Coz tonight we gon party all night long Turn it up if you know fit do what mama teach ya Father forgive me coz ama sinner Whether na orobo or na lepa ah No time to waste see y’all later SA Ghana London or Atlanta Wherever me step me dey scatter All dem girl know say me no dey tire All dem boy bad but me badda As a bad girl you can take it Shake e for me me spend my money Coz tonight a ma jaiye ori wa lo
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register