SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Koroba
by
Tiwa Savage
Back
Lyrics
London I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something He say darling I'm watching you Small thing you turn mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando You carry overload Yawa dey, igboro Sho wole, ko wole Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something I don't mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do I no mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register