SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Kolobi
by
Tiwa Savage
Back
Lyrics
[Verse One] Agan agan ma ronumo oo omo’n bo Agan agan ma ronumo oo omo’n be As baba God is involved you won’t fall You won’t fall [Pre Chorus] What you looking for Don’t give up cos you know you will find it here When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah If you just believe, nothing wey you no fit achieve o So call everybody, call them make them come and rejoice o [Chorus 1] Oya join me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna Oya join me make me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo [Verse Two] E no get mountain, e no get road block There’s no hold up wey no go clear o And all your problems, dem no reach oo Lay them flat and parege lori won [Bridge] And scatter body no send nobody Do as you like o Dance all around, oya jump all around Oya act like you score goal And scatter body no send nobody Do as you like o Take your time to count your blessings And be grateful for your live [Chorus 2] Oya join me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna Oya join me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna Oya join me make me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register