SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Yankulu Ya (Dem Mama Remix)
by
Timaya
Back
Lyrics
Ladies and gentlemen K-Solo special E baku wana Bayelsa Everybody, everybody, everybody say (chai) Everybody, everybody, everybody say Papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Brother iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Who kili dem mama? Eh, eh Dem don kill dem mama eh, eh Who killi dem mama? Eh, eh As in dem don kill dem mama eh, eh Chai The way we dey today My brother we gat to dey love one another eh, eh Make una use una heart before we go start to dey kill ourself eh E dey pain me gaga eh Make una use our head eh E dey pain me wellu-wellu eh Nigeria people den now one day When Calabar go dey marry Yoruba Na so e suppose to dey be eh When Bayelsa go dey love Hausa Na so e suppose to dey be eh Na you be my throwey, throwey Na you be my pinaro, pinaro Make una use una head, una head Nigeria people, I warn, say My mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya My mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya Who kili dem mama? Eh, eh Dem don killi mama eh, eh Who kili dem mama? Eh, eh As in dem don kill dem mama eh, eh Chai (Now, Timaya don come again) (Chai) The way e be today, my brother We get to dey love one another eh The way we be today, my brother We get to dey show love each other eh We no need kidnapping eh I don tell una finish eh We no need to dey fight eh Make una you use una heart eh Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me gaga eh Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me wellu-wellu eh Na you be my throwey, throwey Na you be my pinaro, pinaro Make una use una head, una head Nigeria people, and I warn, say My mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya eh Yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya eh Yankulu, yankulu, yayankuyaku, yankulu, yankulu ya Everybody, dem mama eh, eh Who killi dem mama? Eh, eh I swear, dem don killi dem mama eh, eh Who killi dem mama? Eh, eh (Chai) Whether you be governor, make you do your work eh Whether you be president, make una work well eh Whether you police, my brother Make you dey stop to dey thief, eh Stop to dey collect the bribe o Make una use una head eh Make una stop to dey kill, my brother My people, make una wise o Whether you be Calabar Abi na Yoruba eh Or you be Edoma people o Make una learn to love eh E no get plenty for this one Na say we all na one eh Make una use una head eh Make you dey stop to dey thief, eh Make una stop to dey fight eh My people, make una wise o Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me gaga eh Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me wellu-wellu eh Na you be my throwey, throwey, throwey, throwey, throwey (Eh, eh, chai) Ehn, clear for your matter (Eh, everybody now) Learn all mehn, it's a true story Learn to love yourself (Wa)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register