SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Ruler
by
Timaya
Back
Lyrics
Wetin i dey find no be wetin u dey find Wetin i wan be nor be wetin u become eh Why una dey look into my life Eh my broda we no be the same eh You wey i dey find i say u no sabi eh Every night and day dem dey pray for my downfall I Say wetin I dey find nor b wetin u dey find My broda ah Am a ruler eh, are u a ruler eh Am a ruler eh, are u a ruler eh Am just bad boy from a very good home Eh my family and friends know See i left them to stay on my own But now right now i dey make them home Na me dey make my mama dey feel at home See my family dey feel at home See dis pikin wey people dem bone Say right now i dey make dem dey bone See my life i no get any shaking Me and God don sign undertaking This my blessings cannot be taken Say nothing I do me i be good pikin Am a ruler eh eh eh Am a ruler eh eh eh Wetin i dey do no be wetin u find Wetin I be no be wetin you be Why una jst dey look into my life Eh me and u no be the same eh Thing wey i dey find u no sabi eh Everytime u wana clumbered eh Everybody make una just leave me eh Eh eh everybody see Before for my life dem just reject it See right now, dem just dey want it See everybody they want to dance it Mr DJ dye put am for repeat Before when I pa** dem go just say hayse I no dey answer them my name no be hayse See my guy I dey on a race See for my life theres no breathing space See my guy I dey on a journey Anybody wey I offend make you sorry See right now dem say I dey funny Just because say God bless me with money Am a ruler eh eh eh Am just a ruler oh Wetin i dey do no be wetin u find Wetin i be no be wetin you be Why yu won make I just dey sleep **** Im still that person wey you know Im just that person wey una know The difference be say my life don arrange See right now I don dey package Some people won make I no dey mad eh No be me wey im living in bondage See that time wey I dey up in the streets Nobody want to give me good food to eat See they want make I die for the street When I go on the street Everybody wanna beef Eh my guy im a *** fit Physically, physically, physically fit Everybody wanna **** physically physically fit Im still the person wey you know Im a ruler ruler ruler ruler Them say I too talk for myself eh Them say I too dye talk of myself eh Them say I too brag on myself eh Them say me I too dey praise God You don’t like it hey my brother You can go to go to go to hell If you don’t like it oh my brother man abeg Make you leave me and go to hell On your field you be specialist Dye for my field you be apprentice When you come close me you go know me Im still that person, person, blessing, blessing Call by God to blessing
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register