SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Pull Up
by
Timaya
Back
Lyrics
Eh yaya Ya ya ya ya ya Ya ya ya ya ya It’s Kel P vibes Leggo When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze Right now them realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them make them know Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud As e be now, anything is allowed
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register