SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Kai Kai Love
by
Timaya
Back
Lyrics
Dem mama records Eh everybody, everybody say eh Timaya Oh oh Everybody, everybody say eh Eh na true story eh K solo eh, na k solo eh Say na where na dey oh Dey burst my brain oh You dey shack me like kai kai You dey make me dey high high Eh ay anytime when I dey with you I dey feel like a new born baby wey dey cry eh Eh im so in love Girl I swear you tempting to touch Eh na you be the reason why I no go fit end my life At all at all eh Say na you be the reason why anytime I dey I go just dey cry eh This kind of love I swear to God You dey drive me insane eh Eh I love you eh eh I no send for my mama Eh I love you eh I no send for my papa I don wanna fall in love I don wanna be in love anymore Well I say make una hold me eh This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say This kinda loving e dey gbu madu le Everybody, everybody, everybody say This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say This kinda loving e dey gbu madu le Everybody, everybody, everybody say ah ah ah Ah ah ah Chinekemeh Ah ah ah Unu g’ebu madu le Ah ah ah My people make una hold me eh Oh gosh This kind of your loving e don make me dey kolo Anytime I see your face e be like say Our love **** oh Na you be the reason why I no go fit sleep For day and night eh chai How can I *** all the things you dey do You dey burst my brain eh If you say make I come eh Na so I go run come I say you say make I go go Na so I go go go Chai gbu madu le You dey drive me insane I no go fit shout eh I just dey scream every night and day You dey burst my brain eh Eh I love you eh eh I no send for my mama Eh I love you eh I no send for my papa I don wanna fall in love I don wanna be in love anymore Well I say make una hold me eh This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say This kinda loving e dey gbu madu le Everybody, everybody, everybody say This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say ah ah ah Ah ah ah Chinekemeh Ah ah ah Unu g’ebu madu le Ah ah ah My people make una hold me eh Oh gosh, oh gosh Oh I like you eh eh My own na my own oh chai I swear I love you eh I believe say my own na my own eh (Timaya) I no go fit scream eh eh Eh I no go fit shout eh eh Girl you dey, you dye drive me insane I never want to love eh I never want to love anybody I want to sig my song till I die eh chai Eh I never wanna love anyone I wanna praise Jehovah till I die eh See you gave me your trust And you gave me hope Girl you just insane eh eh When im dying in pain I swear I dey go down in pain Eh I love you eh eh I no send for my mama Eh I love you eh I no send for my papa I don wanna fall in love I don wanna be in love anymore Well I say make una hold me eh This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say This kinda of loving go fit kpai person eh Everybody, everybody, everybody say This kinda loving e dey gbu madu le
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register