SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
I Don Blow
by
Timaya
Back
Lyrics
Uru ga gbu mmadu le I don come again oh Timaya match up the place oh Oh oh oh Everybody say Well I say na who be the baga Everybody say na who be the maga Eh eh eh oh oh Everybody say I don show, I don show Aproko people I won make una know See al the way from Port Harcourt I break into their Lagos market See some people don dey vex Eh my brother man me I come here to flex See it’s the gift and the grace eh Why I blow today na by en grace eh Some people wanna write about me Everybody say we all na human being So tey dem say I dey smoke marijuana This marijuana don make me dey hamma I get one tor for you eh I go dey sing and everybody go dance eh But I get one thing for you Oh oh, oh oh Whether you like am, oh oh Whether you o like am, oh oh Timaya don blow oh oh I don blow oh oh Whether you like am, oh oh Whether you o like am, oh oh Timaya don kpolongo oh oh I don kpolongo oh oh Some say I too dey big up my chest Everybody just begin to confess Anywhere I waka oh dem say I be the best Say my brother man my style is different from the rest Eh egberi papa one of Bayelsa Anytime I enter enemies dey scamper Eh eh na fire fire eh Mama and papa wanna kpaya kpaya eh If you are ** dme know me wella Everybody make una stroll to bayelsa Make you ask Goodluck Jonathan Tinipiri silver na me be the master I came and I saw and I conquered I decide to change my name to timaya Yaba, alaba, the king of commercial Eh ay king of commercial Whether you like am, oh oh Whether you o like am, oh oh Timaya don blow oh oh Me I don blow blow blow oh oh Everybody say you like am, oh oh Whether you no like am, oh oh Timaya don blow oh oh I don kpolongo oh oh I make many artists go back to their city Write better rhyme and do better beat Everybody im physically fit Musically my guy I swear I dey fit Make I give you some lectures Musically my guy na me be professor Eh everybody hiphop hurray Dem mama dem mama chineke mu eh Shayo master give them the magic shayo be santa Give them the magic eh Robo robo shikaraba Dengo robo nibo robo Shikaraba dibaraba eh ah Shayo master give them the magic Show dem, give them, show dem the magic eh Riba raba ribaraba Senkerebe ribayaba Shapuriba ***** Whether you like am, oh oh Whether you o like am, oh oh Timaya don blow oh oh Me I don blow blow chinekeme oh oh You like am, oh oh Whether you no like am, oh oh Timaya don kpolongo oh oh Kpolongo oh oh See some people say make I start collabo But dem no know say collabo follow for promo Dem say make I try to come out with my own So that everybody go know say me I be pro eh Dem say me I no go fit do am again eh I don come to put bad belle to shame eh Chai I dey come with the hook The next thing everybody go call me a crook Its not by my power eh eh Its not by my might eh Na Jehovah dey do am eh eh Na me be my ogologon na my God eh I say not by my power eh eh Its not by my might eh Na Jehovah dey do am eh Everything I get for this life eh Whether you like am, oh oh Whether you o like am, oh oh Timaya don blow oh oh I don kpolongo oh oh Everybody say you like am, oh oh Whether you no like am, oh oh Me I don blow, I don blow, I don blow Men I don blow you can't stop me Im a moving train men I move I move I move I keep moving moving Ha ha Chai everybody say You cannot stop me eh You no go fit stop me eh Im a moving train eh Im sent by God to tell una eh Everybody just thanks eh Everybody juts flex eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register