SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Hey
by
Timaya
Back
Lyrics
Well I want you to know How my life e just dey go Eh I *** na so some people despise me oh Dem say I no go grow So tey dem say I go stop for road *** God I go thank you for everything you give me oh Thank God oh, thank God oh Una for kill me oh, killi me oh Everybody body say heyyyyy And away oh, and away oh Bana oh, bana oh Everybody body say heyyyyy When I sing I want you to know the truth is bitter Everytime I *** many people dem dey wonder Now they don dey ask who be timaya Everywhere you go I dey burn like fire Somе people dem won quеnch this fire oh Dem call fire service to quench the fire oh Dem no know say Na holy ghost fire Say right now im a self made ***eh I believe in my God everybody say I never do anything for my life eh My people make una leave me alone oh Everybody say eh eh Nanaway oh Eh nanaway oh Everybody body say heyyyyy Iyo, iyo, iyo, iyo Everybody say heyyyyy Everybody body sing say When me and Elvis been dey hustle When me and my gut timi we dey for board room So the people dey laugh Say timaya we be like church rat Whenna see me say Right now I don dey top chart eh My mama and papa dem dey so proud eh Oh dem love me eh I swear to God dem dey proud eh chai For the fact say I know Jehovah I no go dey afraid of any mother f**ker Sorry for using that motherf**king word my borther I dey vex oh I say im talking to you eh My brother you can make it just say eh eh Chai everybody sing say If you can believe say you go make it like this If you believe say you go make it to the top just say Heyyyyy Chai everybody just hear am oh If you be woman you dey find pikin oh You don marry you never born eh Say eh eh eh If you be young girl, fine lady eh You dey find husband who go marry you eh Say heyyyyy Everybody everybody say You don hustle eh You don tire eh You dey look for work everybody say hey Brother sing say One day your own go better eh Jehovah won bless me eh Everybody heyyy Hai, hai Thank God ***** Na the same God wey go bless you oh Say eh eh eh When I sing say, im talking to you and you eh You are frustrated you no get hope eh Heyyyyyy Oh oh Jehovah you are too much eh eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register