SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Happy Birthday
by
Timaya
Back
Lyrics
Are you bringing Jazz? Let's go to the dance floor Everybody pop some Moet Pop some champagne Pop some Hennessy Pop some, yo Pop some Moet Pop some champagne Pop some Hennessy Pop some, yo Everybody dey here Who dey here? I dey here, who dey here? Say, help me, help me, help me, help me Evеrybody must see the end Go with your baby and go with your friend This kind of party, no need to prеtend See, I dey here Everybody go dey here 2baba sef go dey here Fashola sef go dey See you pop some Moet Then my brother chop some chicken Isewu pepper soup You go drink sotae you go caput Everybody sing say E get them they roll way, roll way No be say them dey throway, throway You go see the girl as you run You go dey wonder where dem come from Happy birthday Happy birthday Happy, happy birthday Happy birthday It's a happy birthday Somebody birthday Everybody keep dancing And jumping, everybody dey here It's a happy birthday Everybody dey here Who dey here? Who dey here? (Yele, iyele, iyele) (Yele, iyele, iyele) Just keep flexing, stop fighting Dance with your baby and no hurting Everybody make e jolly dey go Jolly like say there's no tomorrow Everyday is a holiday Everyday na party dey go Hip, hip, people, hip hooray Many, many make you populate My mama dey here See my papa dey Shoe makasabok Everybody, body dey here It's a happy, happy, jolly, jolly ceremony Oh, it's a happy, happy, jolly, jolly ceremony Say kpekpekelepkelekpekelepekele happy birthday Happy birthday It's a happy birthday here Everybody dey here Mama dem children Everybody just pack up all the shoes and come here It's a happy birthday (Everybody dey here) My papa dey here Happy birthday to you Happy birthday to you See, dem dey here us Gongoaso maaela lo jupa losi Suddenly, all the ladies are calling me, see E be like when you enter the place Everybody don begin, you dey craze See, because you hear bumper to bumper Something to danger, defend that bumper You dey see danger For this party no danger Everybody, everybody Everybody just begin to jolly, jolly Just because I don hear yori yori Send money, turn money E be like say you want the girlie sing say (Noti anoti alele ehn) (Nanat**i, nanat**i) (Anoti anoti alele ehn) File, file, ki le n sing say Kini big deal, kini big deal? For this party, I swear no big deal (Kini big deal, kini big deal?) For this party, I swear no big deal now Alobolobokom, tobotubokonton Iyeh, ah My mama dey here o Now, everybody wanna party high Now we all go party high Zoom, zoom, zoom Zoom, zoom, zoom Zoom, zoom, zoom, zoom Everybody, everybody Everybody have come to the zanga For this party, I go for the zanga (The girl don say ask tungabakia, tungbakia) He no matter say I ooze eh He no matter say na ooze eh E no ma, yahooze eh 'Coz baba God dey here, Jehovah dey here Happy birthday to everybody mehn Happy celebration, everyday is a holiday, mehn Happy birthday, my brothers and sisters
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register