SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
God You Are 2 Much (Reloaded)
by
Timaya
Back
Lyrics
Oh oho oh oh oh Eh eh eh eh eh Oh oh oh oh oh oh Eh eh ah eh Everybody say Iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh ah Iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh eh Iwo ni olu iwo olu iwo alagbara Iwo oluwa jehovah iwoni oluwa I no come here to tell una story I just want to praise my jehovah eh Before I been just dey cry but now you don do well My God you’re too much he okaka you’re three much eh Thank you for everything eh Na hin make you be jehovah eh Oh I go dey praise your name God youre too much eh All the things wey I talk for my first album you don givеam to me oh eh Now am a brand new timaya na mе be the dem mama oh eh Oh oh everybody hail am for me Iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh ah Iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh eh Iwo ni olu iwo olu iwo alagbara Iwo oluwa jehovah iwoni oluwa Everybody say wetin God do for me My brother I no go fit shout oh eh My first time album I sit down for my house na Jehovah dey help me dey sell am o Not even on single promo but people dem dey buy am o eh Oh my album sold like pure water people dem begin to dey vex eh Right now am a brand new timaya na me be the de mama eh Jehovah don make my life better eh I no go fit cry I no go fit shout eh Any how I get and say na you be number one Everybody say iwo oluwa Iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh ah Iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh eh Iwo ni olu iwo olu iwo alagbara Iwo oluwa jehovah iwoni oluwa I feel like thanking jehovah every night and day eh I feel like thanking oluwa when I think of my past eh I feel like thanking okaka ma when I see where I dey go oh eh I dey feel I dey feel I dey feel oh eh ah Everybody oluwa oluwa oluwa oluwa eh Oluwa oluwa oluwa eh Everybody just say oluwa oluwa oluwa eh If you see oluwa make you tell am thank you Everybody say ogologoma ah bikonu juhagumu ah Ogologoma bikonu juhanulu o eh Ogogoloma ogogoloma ogogoloma ah iya iya eh Ogologoma bikonu juhanulu o eh People dem dey look me like mumu thank God for my life eh Some people dey think say timaya go die for suffer oh Thank God *** Jehovah make me important o eh People wey no know me before right now dey want to identify o eh My name is Mr Timaya yes of course I come from bayelsa Eh am a dem mama soldier na me be the ogologo maoh weh Eh ayiba eh ayiba eh ayiba eh ah Eh ayiba eh ayiba eh ayiba eh ah Everybody say na wey
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register