SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
God You Are 2 Much
by
Timaya
Back
Lyrics
My God you are too much yeh eh eh God you are three much yeh eh eh Thank God for talent yeh eh eh chei Timaya don explode yeh eh eh chia eh Olotu dan kpoda yeh eh ah Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh Apart from music I no see wetin I for do eh (2x) Apart from sing I dey sing I dey sing, I dey sing I dey sing Chai! Apart from music I no see wetin I for do eh Everybody eyes up, everybody eyes up Everybody make una mental because Timaya dey make una mental e eh Udunkulu eh, Timaya make you gbangbocha eh Egberi Papa gbangbocha eh Everybody make una leave me eh Chai oo Music too much for my body eh, chai I no fit explain am Verybody say God you are too much yeh eh eh God you are three much yeh eh eh Thank God for talent yeh eh eh Timaya don explode yeh eh eh Olotu dan kpoda yeh eh ah Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh Well I say, I discover my talent eh When I was very very young ye My mama say na school o, make I flow Make I become banker ye Dem wan me to take over my papa wetin e be ye Chai! Well I try to dey go school My brother, I no fit ye Book e no enter my brain My brother make e no be by force ye I decided to sing, my brother this na true story eh Kay Solo my brother abeg make You tell them the story eh Na when I went to Alaba to go look for one marketer Na so dem carry me play dem say my music e no follow at all ye Chai! E no reach the Lagos standard Now make una dey see me eh Every marketer na so them just dey follow me Now them want to buy me Everybody dem want to sell me I say if not for Danco Music where I for de If not for Wisdom Odogwu where I for dey today Chai Dem don dey see me eh, everybody dey love me eh Make una just free me like my brother Terry G chai Tjoe na my friend io, ABHU Ventures na my paddy o What about Obiano *** Everybody na my friend eh They want to by my song My brother na different collabo chai Want colabo for *** Na different different people eh ***** I say timaya kpokada oh And the thing wey I be today oh My brother na chinekeme eh Chinekeme (3x) Chai terry g lets go back to the club My God you are too much yeh eh eh God you are three much yeh eh eh Thank God for talent yeh eh eh chei Timaya don explode yeh eh eh chia eh Olotu dan kpoda eh, kpaoda eh, kpodaeh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh Well I sing say Dem call me Timaya Just because I'm getting higher Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa people eh Dem call me their tonyontonyon soldier eh Eh dem say I dey connected just like Turaya, e no get wire My guy, I no get to tire eh Everybody just look at me like say I be your tire Chai! Make una dey dance io Everybody come feel me io My music e too dey sweet for your ear E be like say na juju oh, no be juju o Na Jehova God day do am oh Everybody make we dance and wine And make you dance to the gbedu io Everybody kpoda eh, kpaoda eh, kpodaeh Everybody make una kpoda eh, kpaoda eh, kpodaeh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register