SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
E No Easy
by
Timaya
Back
Lyrics
E no easy le (repeatedly) With God by your side Everything is so fair With Jesus by your side Everything is so fine E no easy to do effizi my brother E no easy to get you across the noda Anywhere wey dem go Na voice dem dey hear Anywhere where we go Na we dem dey see E no easy to be popular eh E no easy to be regular oh oh oh E no easy to be star my brother еh Eh no easy to be regular oh oh oh See no bе one dey job No be two dey job No be three day job hey yeah Na baba God make ma so So that is why I just dey waka dey go Anything wey you plan against me shall not prosper Poverty for my life Baba God na you be the person make me conquer Hey yeah Anywhere where we go Na our voice dem dey here Anywhere wey dem go Na we dem dey see E no easy to be popular eh E no easy to be regular oh oh oh E no easy to be star my brother eh Eh no easy to be regular oh oh oh E no easy to be popular eh E no easy to be regular oh oh oh E no easy to be star my brother eh Eh no easy to be regular oh oh oh E no easy le, e no easy le (4x) E no easy eh, oh oh oh (4x) Na baba God make am so oh That’s the reason why I just dey go oh E no easy to be popular eh E no easy to be regular oh oh oh E no easy to be star my brother eh Eh no easy to be regular oh oh oh E no easy to be popular eh E no easy to be regular oh oh oh E no easy to be star my brother eh Eh no easy to be regular oh oh oh E no easy to be popular eh E no easy to be regular oh oh oh E no easy to be star my brother eh Eh no easy to be regular oh oh oh E no easy le, e no easy le (4x) E no easy le, e no easy le (4x) E no easy le, e no easy le (4x) E no easy le, e no easy le (4x)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register