SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Different Style
by
Timaya
Back
Lyrics
I don't owe you anything I wanna live my life the way I can I dey yan when I want eh This one is a different style eh I dey yan when you like eh Me im on a different style because I don’t send their mama eh God e don do am for me I no send their mother eh E don do am see The more you give a sh*t The more you get hot Bad belle people commot for dommot The onе you make I chop kola nut My brother man I prefеr groundnut When im feeling like a rangerover Okwa ima na mbu nwa Jehovah See right now See the storm is over That's why me I can never be bother bother Anytime when dem see us We dey fresh and fresh As the people dem dey vex eh Anytime when dem see us We dey shine and shine Na everybody wey dey vex eh I don't send their mama eh E don do am for me You no send for your brother eh E don do am for me See Anyhow wey you like eh Me im on a different style eh Anyhow wey you want eh Me im on a different style eh I don’t send their brother eh We no send their sister eh Babe e, baba eh Eh eh eh Hmmm Tongololo Okpame Eh hmmm Oshak, tell dem Chai, tell dem Okay Chinekeme Dem know dem know Mhmmm Okay Lets go I got my mind on my money And my money on my mind Soro maga we take move alright See this boy, he's one of a kind Hmmm See, you don't know me Don't test me Don't even try come close to me My deaf I deaf I deaf, I deaf for soldier Anytime when I come Na dem mama soldier I dey yan when I like eh This one is a different style eh I dey yan when you want eh Me im on a my different level I no send their mama eh I no send their papa Papa, papa eh Tananana See Anyhow wey you want eh Im on a different style eh Anyhow wey you see am eh Real life na different level eh I don't send their mama eh Make you no send on their mama Mama eh, oh oh oh See these people wey run oh My pay, my pay How come dey want to count My pay Dem be like gbambiya give me money Wetin you like say na you sabi Sambiyala give me money eh eh eh It was like play play Jehovah just open my way What more what more can I say Everybody me I dey okay I sya dem be like gbamiala give me money Anything you like I say na you sabi Gabmbiala give me money eh Oh oh oh oh I dey yan wey you like eh I dey on a different level I dey yan where you want eh Me I geti different style eh I don't send their mama eh Make you no see their papa Just dey see their face Their face, they just dey spend oh eh I dey yan when you like it My mama my mama don't want it I dey yan where you see it My brother me I don’t believe it I don’t see their papa eh I no see their mama I no see their papa eh A na na an an Leave me make I feel my blessings Me and you no dey the same cla**es Cla** go come I jump and pa** Right now I dey enter first cla** Carry their last, no be my cla** See dem say Im not in their cla** See my guy i dey for first cla** Chineke, chineke meh Forever, however Whatever, forever Forever, you are not I don't you no ***
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register