SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Chinekemeh
by
Timaya
Back
Lyrics
My album came out and sold like a pure water Eh dem say timaya na criminal Eh dem say make I go sit-down for gutter Thunder go fire their mama and their papa Dem say I be Bayelsa Eh therefore im a militant Eh my brother man I no get your time man Timaya and de mama soldiers For the money and the life that im making oh Na chinekeme Anything I lay my hand upon eh Na chinekeme Oh the people dem dey vex for me eh Say na chinekeme All the money for the house and the motto I get eh Oh na chinekeme Oh I say make you no envy me oh Na Jehovah do am for me oh I say make you leave me eh eh Na Jehovah do am for me eh eh I no dey for your level eh Say I no be devil eh Make you no dey think any evil eh Oh na chinekeme eh Some see me with my *** fire Eh dem dey ask me timaya how far Dem say I go do juju eh My brother na God dey do am for me eh Anything wey I put my hand eh Eh na chinekeme Anywhere I waka go I put my ** eh I say na chinekeme No be my might my soul my power or my strength eh I say na chinekeme eh Anything wey I do oday for my life I say na chinekeme oh I say no be get my life eh Oh na chinekeme Odogwu make you tell am eh I say na chinekeme oh oh Anything wey I do for my life I tell dem say na chinekeme oh This sing na the song I dey sing Na the song I dye sing am oh oh My talent is real, oh my brother make you no doubt me oh Some say I sold my soul for music My brother no be true story oh When I say I ** pa** *** My brother na chinekeme ah Dem say I do this I do that My brother man make una leave am like that My brother na true story oh God don bless me oh Timaya don make money oh oh He’s on top of *** I get Toyota spider Eh I dey drive all over I dey drive Camry two point two I dey drive Durango God eh Everybody begin to dey vex I dey flex I no get your time I dey flex eh (2x) For the life that im making oh Eh na chinekeme Everybody make una dey hear tori oh I say na chinekeme oh oh If you like make you carry pump action I go tell you say na chinekeme oh oh You no go fit do me nothing I tell you say Na chinekeme oh Odogwu abu ventures tell am eh I say na chinekeme oh Well I say my name na timaya Boy wey dey hot like *** fire E right now I dey strike like thunder Very soon I go dye blow like basuka Pom, everybody don begin dey wonder Na who be this boy ah Make una dey leave man oh Leave ma oh, ey ay Where I say it’s a freestyle thing If you like make you go do your own thing Everybody say it’s a freestyle thing Everybody make una go do your own thini Well I say my life im blessed oh Oh nobody fit cause am oh Jehovah don bless me So I go shine among my enemies oh Nobody fit stop me Fit stop me Na chinkeme oh Nobody fit curse me, baba God don bless me Na chinekeme oh Men it a true blessing
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register