SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Born to Win
by
Timaya
Back
Lyrics
Right Chulo Legoo E yeah Eh ah Chulo no dey tire (Chulo eh) Lift them higher Take dem higher I'm born to win Me, I no get anybody to help me so I must win All my life, everyday, my dream is just to win Me, I no get anybody to help me so I must win Na me be the boy, back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo a gongo a gongo aso Back inna the days, we dance gongo aso These days, everything maka din lo I know some artists wey we start I hear them no more Brother, sister, aye lo Back inna the days, dem dey buga gan Look around, turn around see The grace for my life is so special I'm born to win Me, I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh) Me, I no get anybody to help me so I must win Na me be the boy, back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Get away, when I sell plantain Where dem dey ? (nobody really knows tomoro) E don tey, when the boy don dey reign Me, I dey dey hustle back e don tey Get away, when I sell plantain Where dem dey? E don tey, when the boy don dey reign Me, I dey dey hustle back e don tey Chulo no dey tired Anytime I come; me I give them fire All my guys, me I link dey higher And I'm still that tonyo tonyo Chulo no dey tire Any time I come; me I give them fire All my guys, me I link dey higher And I'm still that tonyo tonyo I'm born to win Me, I no get anybody to help me so I must win (right) All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh) Me, I no get anybody to help me so I must win Na me be the boy, back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo a gongo a gongo aso Back inna the days, we dance gongo aso These days, everything maka din lo I know some artists wey we start I hear them no more Brother, sister, aye lo Back inna the days, dem dey buga gan Look around, turn around see The grace for my life is so special Say the people wey we start I see dem no more Stoopid! Legoo!
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register