SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Born Throway
by
Timaya
Back
Lyrics
Say because you don get money Dem say we not the best Because we be local dem say we no go fit contest Telewabatewa mama Demalabalaba papa Say because you don get money Dem say we not the best Because we be local dem say we no go fit contest Telewabatewa mama Demalabalaba papa Everybody dema call me born throway Make una see wеtin una throway Na who Jehovah nisi don pave the way Makе una see where I dey today Everybody dema call me born throway Say born throway Born throway Born throway Make una see where I dey today Born throway Now I don dey pay Right now me I peace amba**ador Me, me I friend to the governor Borno to the president Na we get the parliament Me everybody momo omoga See the people to day wen wen wen Say back ina the days na so dem wen wen wen Right now we no mind them We no send them Hmm *** We no blend them Hmm oh Oya pack it Where ever you are is in your pocket You no like me Go hide inside casket Right now say my life e don rocket Oluwa don bless me chineke bless me Oruma dey bless me oh That’s why me ti kpa kpa ju Mi ti kpa kpa ju Mi ti kpa kpa ju oh Everybody dema call me born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nisi don pave the way Make una see where I dey today Everybody dema call me born throway Born throway Born throway Born throway Make una see where I dey today Born throway Now I don dey pay Na me be the general You can never see my funeral Me I go drink, go drink my mineral And in all ways we go dey so punctual Anytime dey see me Na so dem salute Dem no sey me I no go ever caput You no sey me go ever look cute You can never put my life in a mute Today today me im feeling feeling my life You no say *** I got the drive I dey continue to dey strive Na me be the first among the first five Today me a boy of abundant Anywhere I go I get a**urance Plenty plenty attendance Cus when dem know me as boy of substance Everbody dema call me born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nisi don pave the way Make una see where I dey today Everybody dema call me born throway Born throway Born throway Born throway Make una see where I dey today Born throway Now I don dey pay Born throway See I just dey fly very high In the sky we no go die We go just dey multiply Dema want make we cry But we go dey fly My guy we no go die Everybody me I know the stone the builders rejected Now we elected We so connected Me im so gifted Me im so lifted Me im so, me im so Me im so high high high Dem used to look at us like we contraband But right now na we get the ground Right now we don dey very high above the ground See all of them dey underground Everybody dem be no be *** us Dem be no be like us Right now I can see many smile on the face of my mama Yeah on the first of my papa Everbody dema call me born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nisi don pave the way Make una see where I dey today Everybody dema call me born throway Born throway Born throway Born throway Make una see where I dey today Born throway Everbody dema call me born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nisi don pave the way Make una see where I dey today Everybody dema call me born throway Born throway Born throway Born throway Make una see where I dey today Born throway Now I don dey pay Im clean out men
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register