SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Suru
by
Tekno
Back
Lyrics
{INTRO} ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Dead body no dey gbafun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Kilode, kilode Why you dey cry oh mama You wan commit suicide When you suppose dance makossa Aye teme o […] No kill yourself o, No kill yourself You suppose Dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbafun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di Eh le le le le le Mama ileke Mama kolegbe […] Money wey you no get, you no get No vex oh you mustn’t be Baloteli or Caitlyn Jenner You suppose dance makossa Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba Dead di body no dey gbafun Zombie no dey zanku Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di o Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register