SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Ova
by
Selebobo
Featuring(s) : Tekno
Back
Lyrics
[Intro] Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno Bobo Sometimes I wan high all night Some nights I an dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go burn very hot like fire fire, fire fire burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire) Love we de carry, like ommaya See I go burn very hot like fire fire, fire fire burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire) No let them confuse you oh Maya maya oh, me never go let you go If you see they go ndjagba you Ifeoma see they want you to make pack'n go Araba could dey dey No the hear them talk If you hear them you're go run them oh Run thier smelling mouth Jalousies jalousies oh Jalousies oh oh oh Why a man want another man for him Them jalousies that I'm deeping love What you want put sand for my garry oh Why you want put sand jo jo Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova See I go burn very hot like fire fire, fire fire burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire) Love we de carry, like ommaya See I go burn very hot like fire fire, fire fire burn da da da for ken oh yeah (fire fire love like fire) Love we de carry, like ommaya Man don't radada ah No put me for bagaria Abeg oh Craze craze craze Man don't radada ah Tell her biko Say bad man tell her biko Abeg oh Ifeoma Ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma Ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing is ova ova ova
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register