SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Wine
by
Rema
Back
Lyrics
[Yseult] Ah Ooh-ooh Ah Ooh-ooh D'ailleurs [Rema] Sweet loving, sweet loving, yeah, yeah Girl, I need your loving Sweet touching, sweet touching, yeah, yeah Girl, I need your touching Love wey no get any burden, yeah, yeah Wey no get any burden Love wey dey gimme the peace I need, yeah, yeah Gyal, wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha [Rema] Oh, baby gyal, come roll am, roll am Baby gyal, wine am, wine am Me, I wanna hold am, hold am, hold am Gimme your aza, aza Baby, make I load am, load am Givenchy store tonight I say е go shutdown Booty call, booty call, booty call "How you get my number?" I no know, I no know (Really, I no know) This your body o dеy control me like voodoo Who be your father tell me o make I for know Come here, baby gyal, you no get conscience Your body calm me down when I get upset See, anytime you pass me, all my guys, dey give me hand 'Cause, baby girl, you bad And you're not easy to get, forget, I say forget Other girls, dem dey learn Gyal, wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha [Yseult] J'veux qu'tu m'touches Bébé tu m'fais trop d'effet (Pop, pop, pop, pop) Je t'ai tatoué dans mes pensées (Oh) J'veux que ça transpire, qu'on s'envoie en l'air (No, no) 6-9 pour commencer, mm Ma cambrure te fait tourner la tête Ce soir, on va s'envoyer Billet vert dans le string, qui me peut? (Peut) Personne peut m'arrêter Le noir de tes yeux est un paradis, boy (Les étoiles s'alignent) It's about you and me dans ma vie, boy (Les étoiles s'alignent) My love, my love, my love, my love I want you so, my love, my love My love, my love, oh My love, my love, oh Gyal, wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha Oh, baby gyal, come wine for me, aha [Yseult] J'veux qu'tu m'touches Bébé tu m'fais trop d'effet (Pop, pop, pop, pop) Je t'ai tatoué dans mes pensées (Ooh) J'veux qu'ça transpire, qu'on s'envoie en l'air (Pop, pop, pop, pop) 6-9 pour commencer, mm J'veux qu'tu m'touches Bébé tu m'fais trop d'effet (Pop, pop, pop, pop) Je t'ai tatoué dans mes pensées (Ooh) J'veux qu'ça transpire, qu'on s'envoie en l'air (Pop, pop, pop, pop) 6-9 pour commencer, mm (Ooh-ooh)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register