SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Trouble maker
by
Rema
Back
Lyrics
[Intro] O-Obah Another banger [Verse 1] How many dues wey the boy don pay? How many insult I go take, ah? Address your shit like I'm Jahgo I've been like this straight from the get-go I no dey take eye see loose bread If you miss your show you know say me I go take am Up my money 'cause your promoter desperate Make una no vex, na my money be my mandate [Pre-Chorus] Omo, many my country people eye red, oh My eye red for the green, that's yellow Some call me hybrid, and some call me hollow Keep who I really be on a low, low Day and night, all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle I dey pest my opps, make them restless on schedule [Chorus] Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet [Verse 2] Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa You better relocate, I dey some closer Even if na red I go tackle, oh Shebi na vex you go vex? Omo werey me I no dey talk but try me first Better save your money, this game na be my best-dressed Bought my first land since I was seventeen You know steady grinding Nothing wey you go show me wey go really surprise me [Pre-Chorus] Omo, many my country people eye red, oh My eye red for the green, that's yellow Some call me hybrid, and some call me hollow Keep who I really be on a low, low Day and night, all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle Omo, I dey pest my opps, make them restless on schedule [Outro] Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register