SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Red Potion
by
Rema
Back
Lyrics
[Intro: Rema] London Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah Ah-ah-ah, ah-ah Another banger [Chorus: Rema] Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh) Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh) Me sef I never talk, "What’s up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha [Refrain: Rema] Baby, I need your love Kirikiti-uh [Verse 1: Rema] I tell her make she bring her friends but she bring five minus one She wanna-, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna) She no wan carry crеate situation, wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala) (Shhh) I sabi this your format My favorite chocolaté na your Kitty-Kat [Refrain: Rema] Baby, I need your love Uh, krikitiki Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh [Verse 2: Rema] You not fit talk, abi? You no fit shout, abi? You no fit, you no fit, you— (E shock you?) (Na she carry my wahala come her door) Na she carry my wahala (Wahala) She want my D, she no fit take am Tony Montana She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki) [Chorus: Rema] Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le) Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le) Me sef I never talk, "What’s up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh) Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh) Me sef I never talk, "What’s up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha [Outro: Rema] Baby, I need your love [Gibberish] Uh-uh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register