SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
DND
by
Rema
Back
Lyrics
[Intro] Uno, dos, tres (Banger) P Another banger [Verse 1] Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey Me wey be werey Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (Malu, malu) [Pre-Chorus] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе [Chorus] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [Verse 2] Baba wọn E sure for me my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew-gum, because they sabi say I be idan Omo make I no too talk, make I sofree sit-down [Pre-Chorus] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy) Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy) They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm) Talk my shit right up in your face, me I no dey shake [Chorus] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi Even egbon dey collect DND I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [Outro] P
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register