SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
See Love
by
Peruzzi
Back
Lyrics
Wah wah wah Wah wah wah Won fa'ra we mi gan Walai talai dem never see no one like me On my way to the top (to the top, to the) Nobody fit to take my shine When I look in your eyes I see love I feel passion my beloved I feel crazy like real loves Nobody fit to be yours, lo lo lo lo I'm in love I feel passion my beloved My empty cup I fill up Kpk, on throw don't kill love I resist on to shalaye I wan live, my life As I please I no want bad energy I resist on to shalaye I wan live, my life As I please I no want bad energy o As I please I no want bad energy o I resist on to shalaye As I please I no want bad energy o I no want bad energy, don't give it to me now I came with your remedy, come take it and heal up The energy wey dey cure your ginger The energy wey dey bust your liver The energy wey dey cool your trigger, le le le When I look in your eyes I see love I feel passion my beloved I feel crazy like real loves Nobody fit to be yours, lo lo lo lo I'm in love I feel passion my beloved My empty cup I fill up Kpk, on throw don't kill love I resist on to shalaye I wan live, my life As I please I no want bad energy I resist on to shalaye I wan live, my life As I please I no want bad energy o As I please I no want bad energy o I resist on to shalaye As I please I no want bad energy o
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register