SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Lagbaja
by
Peruzzi
Back
Lyrics
[Intro] Call lagbaja. La gba ja ( Ogini ne me nkpo tu a) [Chorus] Call lagbaja Say the matter e don turn kasala Abi you go call fashola As road block don block ashana o Na the matter we dey solve But e no gree solve Ask her wetin dey sup E no fit talk [Verse One] Nwane m disabili Disability o Wey you they give me Wey you they give me so They make you feeling Like say you they killy show You want to finish, want to finish me o (Ewo nu) But e no fit work See oil dey my head The head too strong (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); [Chorus] We go gas call lagbaja Say the matter don turn kasala Abi make you call Fashola As road block don block ashana Na the matter we dey solve since E no gree solve Ask her wetin dey sup E no fit talk [Verse Two] You can’t stop my shine You can’t spoil my beat You can’t catch my drip No need to try But try if you please No get as e be aih I , I never did it oh No no no I never did it o [Chorus] Tell them make them call Lagbaja Say the matter e don turn kasala Abi make them call Fashola As road block don block ashana o Na the matter we dey solve since E no gree solve Ask her wetin they sup E no fit talk (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); [Outro] Call lagbaja Yeah Hello Hello I know you can hear me Swaps Swaps Hello Hello I know you can hear me Talk now
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register