SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Baba God
by
Patoranking
Back
Lyrics
Santamarakurababa eh baba Eh baba Speroach beats O baba, Eh baba Santariababa Riababa ehhh (wayese) Strong grace and mercies (eh baba) And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba) Loose Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey county my plus No minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey county my plus And I no minus (chai) For a long time you don cover me so They can't touch me again If e no be you wey cover me so They for don takе me away Man dem wey know mе before They no know me again They don try but they can conquer the boy They can't hold me again This Love There's something about it (I say me I, I say me I) I can't do without it (Baba this love) There's something about it (I say me I, I say me I) I can't do without it This Love There's something about it ('Bout it) I can't do without it There's something about it (Luuuush) I can't do without it Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey county my plus No minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey county my plus And I no minus (aye) On my knees I dey cry to God (eh Baba) My God dey for my back and e no dey sleep That's why I- (Santamarakurababa eh baba) E sure me die E sure me die E sure me die As a ghetto man say I go wear suit and tie E sure me die E sure me die E sure me die Profiting on my business and e go multiply I just dey denge I dey denge dey pose Every party wey dem open dem close Sorry man if I no fit compose I'm a top star Count me as one of those And me say God willing God willing Yeah we never gonna stop winning stop winning Forever chilling and bubbling bubbling From my heart me say This is what me pray everyday This Love There's something about it (I say me I) I can't do without it (Baba this love) There's something about it (I say me I, I say me I) I can't do without it This Love There's something about it (something) I can't do without it (This Love) There's something about it (Loose) I can't do without it Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey county my plus No minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey county my plus And I no minus (aye) Outro: Eh Baba Kpri eh Kpri eh Kpri eh (Loose) Santamarakurababa eh baba
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register