SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Greed
by
Oxlade
Back
Lyrics
Eh. Arewa I no fit do without you my love No no no my love I no fit do without you my love Oh my love I'm begging you take it easy on me I cheat on my woman because of greed It was the devil's doing Say a prayer for me Oh my love I'm begging you take it easy on me I cheat on my lady because of greed It was the devil's doing Say a prayer for me Baby if you go You carry my heart go Baby if you leave You take my heart and leave I no fit do without you my love Man of God Please beg Abena make she no vex for me Because I cheat on my Princess because of greed Be like say dem give me something chop o e No it's not like me Oga pastor o Biko beg my woman make she no vex for me Because I cheat on my Princess Because of money and kudi Normally I no dey do like that o And I swear it's not like me Baby if you go You carry my heart go Baby if you leave You take my heart and leave (I cheat on my cheat cheat on my) (I cheat on my cheat cheat on my woman) (Oh my God o) Oh my God Father save us from these daughters of Eve You steal my heart Girl na you be with me (FOCUS)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register