SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Unconditionally
by
Olamide
Back
Lyrics
I’ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control I don’t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me Yeah, can’t wait to see you again When you not around My heart go dey ache e go dey pain I don finish iboprophane Every pharmacy for my area don sabi my name I don tire to dey complain My doc no wan see me anymore He thinks that I’m in insane Naijabet chop my money I no even feel anything Omo shame no dey Na you wey dey occupy my mind I no understand but na you get the under wey i stand E come be likes say i dey mad People come dey look me like kanye when we dey wear maga heart You keep making me better That’s why i’d never Try to replace you with another I’d always be your shotgun Ride to the end with you Till the wheels fall off I know that i made a couple of decisions that im not proud of So i knew i had to buckle up and my money doubled up Though I’m more concerned about all of that feeling that you buckled up Don’t wanna f**k sh*t up Cos what we got is so beautiful Girl i been there done it all I don’t want nothing from none of this girls Mehn girl na you go always be my number one
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register