SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Sometimes (Remix)
by
Olamide
Back
Lyrics
(Yo Eskeez, kill the riddim and burst it) They call me T.I Blaze yeah yeah Everyday man I've been knocking Everytime man I've been working Steady grinding wan tire me But I no fit quit hustle for mummy Hmmm yeahh ah Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenkin but no loose guarding Loru loru l'afin boshe Why life con hard ? And man no wan to do bad Cos I no wan suffer later Na everytime I dey sad Ba shey n'shey dating, la n'shey military Excessive bombing kato ri maga ta gboriduro So me I went faraway Mummy mi n bę nile ooo They said I have gone astray Nigba tanri jombo ti mo wey When no one to ginger me I ginger myself I woke myself then I said to myself Boy Blaze remember what mama said Sooner or later them go hear my ca**ette Through their radio All these fine girls dem a redi oo Dem go dey call me baby ooo Eegun leri eshi mari mariwo So ema pariwo Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling Is different Aimoye shenking but no loose guarding Loru loru lafin boshe Why life con hard ? And man no wan to do bad Cos I no wan suffer later Na everytime I dey sad Yeah Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil ‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar” Mi o shey ni gbana Auzubillah minashaitan nirajeem Ęruku ti gbęru sara bi ę ni to lo gym Ęeri pain, Ęeri agony Hustler, bone-thug ti o ni harmony Revolutionary Kewu, Ke Qurani Usman Danfodio Jagun Jagun Fulani (ehn) Appease to the gods, so n***as don't get me If I be Yahoo boy or if I be legit We never thought we gonna see the early twen-ties But we thank God that we made it out the trenches Many dey kolo Many don kolo Many don kolo Many don Poof oh no Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenking but no loose guarding Loru loru lafin boshe Why life con hard? And man no wan to do bad Cos I no wan suffer later Na everytime I dey sad Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenking but no loose guarding Loru loru lafin boshe Why life con hard? And man no wan to do bad Cos I no wan suffer later Na everytime I dey sad Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil ‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar” Mi o shey ni gbana
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register