SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Reggae Blues
by
Olamide
Back
Lyrics
After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as i do I do, i do Enjoy yourself baby boo Bae boo, bae boo Even your boo get a boo A boo, a boo Share the gala, share the booze The booze the booze Everybody wanna groove As far as E money dey pay Dey pay dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah Bobo see baddo wey dem dey bu Dey bu dey bu He dey tell Amokachi the bull The bull, the bull See money for floor like swimming pool The pool, the pool Eh dey gimme wings like Redi bull The bull, the bull Baby anything u want make i do I do, i do I no be tiger back to my bull My bull, my bull Oya now, our master oh E dey gbadun oh If your body touch omoge she go get belle Jesu.!! After the reggae play the blues The blues the blues Make u do, as i do I do, i do Enjoy yourself baby boo Bae boo, bae boo Even your boo get a boo A boo, a boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E money dey pay Dey pay dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah Ladies call me talk and do I talk, i do Cause i no dey for c*ck and bull The bull, the bull Dance for reggae, dance for my blues The blues, the blues Na turn by turn life dey do Dey do, dey do Oya my madam Dance for me my madam I like how you gbalam I will spend you many dollar eh After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as i do I do, i do Enjoy yourself baby boo Bae boo, bae boo Even your boo get a boo A boo, a boo Share the gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna grove They groove, they groove As far as E money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah Baby say am more then good His good, his good Na me dey put am in the mood oh In mood, in mood Baby come over my place oh My place, my place Make you dance the reggae, dance the blues The blues, the blues If u give am to me i go take am Take am I like the way you dey shake am Shake am Call me daddy, i go call u mummy oh I like the way u dey take am Take am Na only u wey no dey fake am Fake am I call u mummy Just call me daddy oh, daddy Because... After the reggae play the blues The blues the blues Make u do as i do I do, i do Enjoy yourself baby boo Bae boo, bae boo Even your boo get a boo A boo, a boo Share the gala, share the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah No go think am na dollar we spend no be cefa Ah ah Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer Eh eh Enugu girls dem like to do To do, to do As long as u get money to boost To boost, to boost Baby your baka big like toolz Like toolz, like toolz Follow me come and pay your dues Your dues, your dues I know that u're feeling the n***a oh n***a oh And na my money, u feeling the nikka oh Nikka oh, nikka tinini tanana nita Sapala biko ntaa After the reggae play the blues The blues the blues Make u do as i do I do, i do Enjoy yourself baby boo Bae boo, bae boo Even your boo get a boo A boo, a boo Share the gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They groove, they groove As far as E money dey pay Dey pay, dey pay Skiibii o pop champagne oh ah ah
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register