SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Overflow
by
Olamide
Back
Lyrics
Ladies are you ready for me My guys are you ready for me All my hommies are you ready for me Are you ready for me Say they mad for my overflow See they wanna know Anywhere I go demma wanna know That’s why dem they tatafo Dem dye mad for my overflow The people everybody know Anywhere I go demma wanna go See that’s why the people demma tatafo Mhmm, egwoni babadeya Hmm, one chanamera Tell your mama say egberi papa dey here Everytime I come everybody demma holla Leggo, one tanamera Tell your mama say Olamide e dey here Mhmm, one chanamera Leggo everybody I say lodge on Monday Eko oni gbagba kugba Me and my babe lodge on Monday Eko oni gbagba kugba Everybody now, chey Egboni papa dey here One chanamera Tell your mama say egberi papa dey here Incase you never know say me run the area Leggo, Olamide e dey here Young *** my brother man e dey here Egboni papa dey here If you don’t like you go hug transformer Your new school is my old school Every time dem dey pose with their new school Dem never sabi say na my old school My brother man tell me who dye won fool Leggo, wan tana mera Everybody egboni papa dey here *** one chanamera Tell your mama say YBNL dey here Lodge on Monday Eko oni gbagba kugba Is say lodge on Monday Eko oni gbagba kugba I no send you, you send me You see me, I no see you My ** man Time no dey Time dey, I no check time You feeling me All my hommies are you feeling me My ladies are you feeling me The girls dem, are you feeling me Omo men orefepaper ni dimo oh Okay Four bedroom flat ogbe me asau goons Ma toba fe break records you gotta break rules Wheres my money, moke gbesasira money Nibori rolomi mati why owo mgbomi Mmm, mogbi mo hustle Ebami sofusi man komigi mo hustle Timaya to olamide low key wo bustle I build bank accounts eliye build muscle Omo malo thinkye Fear no dey sleep here Slobby no dey eat here You know what it is yeah You stick with me yeah *** clip yeah Range rover jeep yeah *** here Mmm mogbi mo hustle Mmm mogbi mo hustle eh Lodge on Monday Eko oni gbagba kugba Me and my babe lodge on Monday Eko oni gbagba kugba Everybody now
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register