SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Omo To Shan
by
Olamide
Back
Lyrics
Wizzy and olamide Emezzzy coded tunes You know how we do Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh, omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh, omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl it’s you nobody compare Other girls dem no reach for where Dem fit dey try but still won we When it comes to fashion You know well Girl you so beautiful Everything about you meaningful If be april na me be fool Na you wey dey charge My battery full I like the smell of your pеrfume I inhale my bellе full Now go west spot E file fun Oun lo ni e ti be fun Girl you love don cloud my mind You are always on my mind Like osama for my mind You carry bomb you blow my mind Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Duro omo toh shan Dem call me wizzy baby Baby huuhh And I rep emezzy baby baby Me no get time for long thing Long thing The way that you wine girl E do my strong thing Stop the fronting Stop giving me long thing Tori pe daddy mi o si ni le Mommy mi o si ni ile Emi ni kan mo wa n’le So follow me go baby No delay Mo ni that’s the way Ah uh ah uh I like it Ah uh ah uh Omo toh shan Ah uh ah uh I like you I like you too baby Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Don’t let don’t it take too long Don’t let me don’t let me Wait too long I love you yet you stay too long I love you evermore it Dey too strong So baby be my madam I want to be your van damme Always want to hold you down When it comes to you Nobody fit weigh down You are the one my heart has chosen Iwo ni eni ti okan mi yan You so good when I am with you Wanna spend the rest of My life with you That’s where i get plenty past few I no fit wait then they Wanna to have you Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl you know you look so fine And I want to you to be mine Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan Girl only you can rely I’ll be waiting for reply Eh omo omo toh shan Omo omo omo toh shan
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register